Commas

Initiating rage process

  • Initiating rage process
  • Oh
  • Oh no
  • Eh yeah eh yeah
  • Na which kind life were I never see
  • I carry God so I fear nothing
  • Steady increasing the commas
  • Comma comma commas
  • Original no be parody
  • E no fit clear for your memory
  • Whether na winter or summer ajeh
  • Barbados Havana livin' life
  • See my fire burnin' bright
  • Wetin dey inside me
  • Smallie wey dey mighty
  • Dem never know I kala tori mo fine
  • Check and balance everything inside my mind daily
  • Trust me you kiant fool me
  • Energy wrong I log off
  • Log off
  • Mowa friendly and conscious
  • And conscious
  • I'm allergic to sokuso
  • I'm not ready for confusion
  • No no no no
  • Dem telly me make I show love
  • Show love
  • Sability on gbona
  • Everything na connection
  • I'm not ready for confusion oh
  • Things happen inside life
  • Draw tattoo make I live my life
  • Dreams come true if na fight
  • Fight the fight make you no go tire
  • Fire dey go
  • Fire dey go
  • You need to put your body and soul
  • Leave your worries alone
  • Barbados Havana livin' life
  • See my fire burnin' bright
  • Wetin dey inside me
  • Smallie wey dey mighty
  • Dem never know I kala tori mo fine
  • Check and balance everything inside my mind daily
  • Trust me you kiant fool me
  • Oh
  • Energy wrong I log off
  • Mowa friendly and conscious
  • I'm allergic to sokuso
  • I'm not ready for confusion
  • No
  • Dem telly me make I show love
  • Sability on gbona
  • On gbona
  • Everything na connection
  • I'm not ready for confusion
  • Confusion
  • Na which kind life wey I never see
  • I carry God so I fear nothing
  • Steady increasing the commas
  • Comma comma commas
00:00
-00:00
查看作品詳情
Let's listen to my solo!

19 5 5325

12-8 20:36 samsungSM-A556E

禮物榜

累計: 0 7

評論 5