Ayo(Explicit)

Legendary beats

  • Legendary beats
  • My blessing come down
  • Favour fall down on me
  • Goodness and mercy follow me everyday
  • Everything wey I touch for this life
  • Anything wey I want
  • Shey na mansion o shey na Porsche o
  • Na me get am o amin
  • If dem dey doubt e no mind 'em
  • If bad belle come make you bite them
  • My time don come eoooh
  • Ayo wa na le mi o
  • Ire oooo ire
  • Ayomide oooo ayomide
  • Everyday o showers of blessings reign on me
  • Shey na money wey you want o oya o
  • Abi o fera motor o oya
  • Time e don come o oooo
  • Ayo wa ba le mi o
  • Happiness knocking wale wa
  • Prosperity something o kpe wa
  • And blessing calling oooooo
  • Ayo wa ba le mi o
  • A siriri wa a bo
  • Wherever we go
  • Victory wey no dey finish
  • Ani temi ni o
  • Loke loke we no go run down
  • No more tension no wahala
  • Tori ola wole owo tide o
  • Pounds ati dollars temi ni o
  • Ayo at'allafia ko je temi ni o
  • Lowo lowo bi Adenuga
  • If you believe o s'amin o
  • Ani ko s'amin o
  • Ire ooo ire
  • Ayomide o ayomide
  • Everyday o showers of blessings rain on me
  • Shey na money wey you want o oya o
  • Abi o fera motor o oya
  • Time e don come o oooo
  • Ayo wa ba le mi o
  • Happiness knocking wale wa
  • Prosperity something o kpe wa
  • And blessing calling oooooo
  • Ayo wa ba le mi o
  • Atewo ko mi a ro
  • Atewo ko mi a ro
  • Atewo ko mi a ro
  • Olorire ooya ko ma ro
  • Emi re o eh eh
  • Oya dance the dance of olowo
  • As you go money go follow
  • Before you ask God go answer
  • Ayo ayo ayo
  • Ayo sin mi dele o sin mi dele o
  • Ola Bamindele
  • Pararara
  • Paraparara
  • Shey na money wey you want o oya o
  • Abi o fera motor o oya
  • Time e don come o oooo
  • Ayo wa ba le mi o
  • Happiness knocking wale wa
  • Prosperity something o kpe wa
  • And blessing calling oooooo
  • Ayo wa ba le mi o
  • Ore ore ore o
  • Ore wa ba le mi o
  • Make this love dey sweet me for body
  • Ife wa bale mi o
  • Ireti wo le mi o
  • Ireti wo le mi o
  • Ayo ayo ayo
  • Ayo wa ba le mi o
00:00
-00:00
Lihat rincian lagu
Come to join my duet!

25 3 3192

2023-10-11 06:30 TECNO KG5p

Tangga lagu hadiah

Total: 0 6

Komentar 3