Rush

Sabi girl no dey too like talk

  • Sabi girl no dey too like talk
  • Animals dey in human form
  • Padi man nobody like work
  • But you must hustle if you wun chop
  • E no finish dem wan fight us
  • If them they run them no fit catch up
  • I no dey form say I too righteous
  • No come dey form say you too like us
  • Me no getty time for the hate and the bad energy
  • Gat mi mind on my money
  • Make you dance like poco lee
  • Steady green like broccoli
  • Steady on my grind no won hear what they want telly me
  • Kudi na my fantasy
  • Dem won dey check if my tap e no rush
  • But e dey rush
  • E dey rush well well
  • E be much
  • No be hype everybody Dey crush
  • The kind money we touch
  • But e dey rush
  • E dey rush well well
  • E be much
  • No be hype everybody dey crush
  • There's no dulling with us
  • Jofunmi Japata
  • I dey go Ghana
  • You never touch
  • You dey form papas
  • Which kind money we never see before
  • Kosi elomi gat me feeling I'm the one
  • Ajeh
  • Ajeh ajeh
  • Can never take my cake away
  • Ajeh
  • You can't count my grace
  • I just dey my lane
  • I just dey my lane
  • Me no getty time for the hate and the bad energy
  • Gat mi mind on my money
  • Make you dance like poco lee
  • Steady green like broccoli
  • Steady on my grind no won hear what they want telly me
  • Kudi na my fantasy
  • Dem won dey check if my tap e no rush
  • But e dey rush
  • E dey rush well well
  • E be much
  • No be hype everybody Dey crush
  • The kind money we touch
  • But e dey rush
  • E dey rush well well
  • E be much
  • No be hype everybody dey crush
  • There's no dulling with us
00:00
-00:00
Lihat butiran lagu
Let's listen to my solo!

26 2 4000

2023-2-12 17:44 iPhone 13

Carta hadiah

Jumlah: 0 6

Komen 2