Money

I remember when owu dey blow me

  • I remember when owu dey blow me
  • Nobody hear my story
  • Nobody want to know me
  • Nobody want my glory
  • Na him I first give them alubarika
  • Now them dey find me for America
  • All my land na in kilometre
  • They want to know my speedometer
  • From from from nobody eh nobody eh
  • To somebody eh somebody eh
  • Go tell mummy eh
  • Go tell daddy eh
  • Say the boy don be man
  • Nobody wey fit stop god plan
  • So me gas out when me sing
  • Money dey find me eh
  • Ego na achom ego na achom
  • Money dey find me eh
  • Ego na achom ego na achom
  • Money dey find me eh
  • Ego na achom ego na achom
  • Money dey find me eh
  • Ego na achom ego na achom
  • Money dey call me eh
  • Ego na akpom ego na akpom
  • Money dey call me eh
  • Ego na akpom ego na akpom
  • Money dey call me eh
  • Ego na akpom ego na akpom
  • Money dey call me eh
  • E dey call me for phone
  • Nothing spoil nothing loss
  • Gem stone you're the number one boss
  • Say na me the ghetto people endorse
  • Oluwa bless me put money ina me purse
  • Everywhere we go them wan to know us
  • The money full bank and e full purse
  • Even oga dey call me yes boss
  • The suffer good omo nothing dey loss
  • Money dey find me eh
  • Ego na achom ego na achom
  • Money dey find me eh
  • Ego na achom ego na achom
  • Money dey find me eh
  • Ego na achom ego na achom
  • Money dey find me eh
  • Ego na achom ego na achom
  • Money dey call me eh
  • Ego na akpom ego na akpom
  • Money dey call me eh
  • Ego na akpom ego na akpom
  • Money dey call me eh
  • Ego na akpom ego na akpom
  • Money dey call me eh
  • E dey call me for phone
  • Now see the way we dey move higher
  • Nwatakili then now boom badder
  • Back in the days they say I too waka
  • Nwanne egekwanna ha nti maka na ika fa
  • See hasi na'm di low now I don hammer
  • Nezie nu nwa boyi ibu the short collar
  • Owu na asa'm before I no dey se mulla
  • Now umu asa na akpozinu'm don dada
  • Iga back iga afu true story
  • This people before no send me before
  • Ndropuonu no guts no glory
  • Everyday other thing aburu history
  • Kitaa everyday we dey flex
  • Everyday nno na lab ka'm emega test what
  • Anyi ada agbazi last anyi agbaga first
  • Abd money na achozim money bu my bestie
  • And money na elenu'm money bu my bread
  • Money dey find me eh
  • Ego na achom ego na achom
  • Money dey find me eh
  • Ego na achom ego na achom
  • Money dey find me eh
  • Ego na achom ego na achom
  • Money dey call me eh
  • Ego na akpom ego na akpom
  • Money dey call me eh
  • Ego na akpom ego na akpom
  • Money dey call me eh
  • Ego na akpom ego na akpom
  • Money dey call me eh
  • E dey call me for phone
00:00
-00:00
Lihat rincian lagu
Let's listen to my solo!

22 1 4605

2021-6-24 14:00 iPhone 6 Plus

Tangga lagu hadiah

Total: 0 7

Komentar 1